Drowning in Drugs

My brother, I tell you nothing but truth. You see this thing, nothing dey there. Me sef been wan stop am but na that nicotine; the nicotine wey dey there be my problem. If I no take am like this, my body go dey do me one kind and my spirit go dey low but […]

Drowning in Drugs Read More »